Music: Davido – Fem

Download Davido Fem Mp3
Davido – Fem Mp3 Download. Nigerian international superstar, Davido begins work on his upcoming project with a new single titled “FEM” which was previously perceived as ‘Para’.
The new entry “FEM” serves as the Davido‘s first official single for the year, the song will be part of his forthcoming project, “A Better Time” album.
In conclusion, the visuals have been shot and should be available anytime from now, don’t sleep on it.
LYRICS
[Intro]
Napji killing this one[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Them go para for you[Verse 2]
Bеfore the, beforе the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give
Stream and Download Davido – Fem Mp3 Below:
TAGS
