Music + Video: Adekunle Gold – It Is What It Is

Uber-talented singer, Adekunle Gold has released his highly anticipated single ‘It Is What It Is’.
The Kali and Blaize Beatz-produced song ‘It Is What It Is‘ is an Afro-Pop number that serves as his first official record for 2021.
LYRICS
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemicIf e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me pleaseMajisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave amMajisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave amMoney no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see youIf e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me pleaseMajisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave amMajisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave amIt is what it is
It is what it is
TAGS
