Music: Zoro – Waka Waka

East Indigenous rapper, Zoro gears up his forthcoming album with a new single “Waka Waka”.
Zoro delivers an Afrobeat record, “Waka Waka” that describes his journey through Africa and beyond. Produced by Yung Willis.
LYRICS
Giddem, giddem
Wi..Wi..Willis Giddem
Je M’apelle Zoro Swag bag
Will..giddem
I go Uganda (I go Uganda)
Fine Uganda (fine Uganda)
Scroll enter Rwanda (Rwanda)
Nwanne Dina Mba (the lamba)
The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)
I come through nobody breathe big baller like Black Mamba
I go dey waka waka
I too dey Waka waka
My own na to waka waka
Wakanda dey waka waka
I go dey waka waka
I too dey Waka waka
My own na to waka waka
Wakanda dey waka waka
Lagos to Kampala
Permission to dangana
Dolce and Gabana
Let the Babe wey no whine well dapada
First class ticket to Accra (Accra)
Charly me no dey Jankara (Jankara)
I just want Uwku, Sarambara
SEE ALSO: LYRICS: Mayorkun – “Holy Father Lyrics” feat. Victony
In the Coup like Thomas SankaraLavida Lavida, I dey pity my Liver
Snapchat with statue Madiba
Jozi to Nairobi, Malawi, Sativa
IDGAF (I Don’t Give A Fuck) I’m on my Wizkalifa
Shabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalaba
Shabalaba Shebelebe Shabalaba
I go Uganda (I go Uganda)
Fine Uganda (fine Uganda)
Scroll enter Rwanda (Rwanda)
Nwanne Dina Mba (the lamba)
The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)
I come through nobody breathe big baller like Black Mamba
I go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)
I go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)
VERSE 2
My Head Cocoa
Eyes like Gorilla in DR Congo
SEE ALSO: LYRICS: T-Classic – “Makaveli”
Tall like the Palms wey dey go for TogoHeart dey beat, Nigeria Agogo
Oga try dey build Pyramid
Then you go know
African Salad or Roasted Dodo
Adjogan music for Porto Novo
Wakanda a banger, oya let it to blow
Turn off the light e still dey shine
Turn on the light, Dey shine dey shine
Lupita Nyongo swag, you know the vibes
Vibe kon jam vibe, Vibe dey vibe
Shabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalaba
Shabalaba Shebelebe Shabalaba
I go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)
I go dey waka waka (waka waka)
I too dey Waka waka (waka waka)
My own na to waka waka (waka waka)
Wakanda dey waka waka (waka waka)
TAGS
