Music: Joeboy – Blessings

Joeboy is here in search of “Blessing” from God so he doesn’t carry last among his peers.
Fast rising new act, Joeboy released his first music project, ‘Love & Light EP‘ and off the impressive body of work we bring to y’all the last (4th) track titled “Blessing“. This record sees the singer seeking for Blessings from the Almighty and also protection.
He further shared that God’s blessings comes in turns, so we should all be patient and wait on God.
LYRICS
I’m on a blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
So don’t worry my brother, my sister you go get your time
‘Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey findBaba God abeg abeg o
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah yeah yeah)Because na blessings on blessings on blessings, I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me, I dey findJesu joor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see so
Make you just dey protect and dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide meBecause na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
So don’t worry my brother, my sister you go get your time
‘Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey findO yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yoO yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo(Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck)
Listen and Download “Joeboy – Blessings” Below:
TAGS
