Music: Goya Menor & Nektunez – Ameno Amapiano (You Want To Chill With The Big Boys)

You Want To Chill With The Big Boys Mp3, Lyrics by Goya Menor ft Nektunez is finally here for your fast download, Enjoy & don’t forget to share.
Here we bring to you “You Want To Chill With The Big Boy Lyrics” by Goya Menor Ft. Nektunez on this Ameno Amapiano Remix. This is one of the addictive tune for this season, and it’s right here to light energy to up your vibe this season.
LYRICS
You want to Bamba
You wanna chill with the big boys
Oya meno
Ameno
Oyadepe kirin
Kekedimi Yana Kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cultYou want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goesDo school go school you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
All the ni^^as don dey find you
Because that ni^^as wey you peffe don puff
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cultYou want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goesBecause you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do??
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cultYou want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes
Hope you enjoyed this Goya Menor You Want To Chill With The Big Boy Lyrics, do check up here on our website for more updates on other trending music and lyrics.
Stream and Download Goya Menor Ft. Nektunez – Ameno Amapiano Mp3 Below:

your songs are awesome and attractive. Keep it up
The Best Music in the World