Music: Patoranking – Abule

Nigerian Dance Hall veteran, Patoranking gears up his upcoming project with a new single titled “Abule“.
Patoranking’s new song ‘Abule‘ a pure descriptive street anthem off his eagerly awaited project, ‘Three” album scheduled to be released in few days.
Recall, Patoranking accumulated massive numbers of streams from his previous work, ‘Wilmer‘ album. With production credit from Telz.
LYRICS
Intro
Hold am tight
Hold am jeje (Go Pon killa)Verse 1
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him gyal-friend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything deyPre-Chorus
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me onChorus
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)Post-Chorus
Go
Go
Go
GoVerse 2
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to goPre-Chorus
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me onChorus
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)Post-Chorus
Go
Go
Go
GoOutro
Go
Go
Go
Go
Stream and Download Patoranking – Abule Mp3 Below:
TAGS
