Music: Peruzzi – Lagbaja

Davido Music Worldwide uber-talented singer, Peruzzi breaks the long silence with a new single titled “Lagbaja“.
The Vstix-produced record, “Lagbaja” is taken from his forthcoming project, ‘Gaza‘ album scheduled for release in September.
Recall, Peruzzi recently dropped a 3-tracks work, ‘3 EP‘ (A Playlist by the Huncho) back in April.
LYRICS
Call lagbaja. La gba ja
( Ogini ne me nkpo tu a)Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talkNwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killy show
You want to finish, want to finish me o
(Ewo nu)But e no fit work
See oil dey my head
The head too strongWe go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talkCHECK OUT: Waje – Why Lyrics
You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I never did it oh
No no no
I never did it oTell them make them call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As roadblock don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talkCall lagbaja
Hello
Hello
I know you can hear meSwaps Swaps
Stream and Download Peruzzi – Lagbaja Mp3 Below:
TAGS
