Music: Tekno – MAMA ft. Wizkid

Serial hit-maker, Tekno AKA Slimdaddy drops a new banger titled “MAMA” featuring Starboy afrobeat king, Wizkid.
The rave of the moment Tekno collaborates with right combo Wizkid to deliver an ear candy song as we fast approach the Yuletide season. Produced by Spotless.
LYRICS
I nor get e money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My ‘tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private e-oh
We nor dey shit for public toilet
You nor dey clean yansh e-ohI swear say for Ojuelegba
I swear say dem know my story
Then when I dey for Zanga
Swear say dem know my story
Nobody send when I start with Banky W
But right now say na StarBoy StarBoy
Now girls move tinga-linga-ling
God bless me, I bless mama pocket
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
I don’t need to blow my trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We dey use am clean yansh oooI nor get e money when I come Lagos
Paranranranranran
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My ‘tory go inspire you, but e nor mean say
E nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
StarBoy, number one
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private yowa
We nor dey shit for public toilet
You nor dey look face e-ohDay by day
So we hustle
So we hustle
December to December
Na so we struggle
Day by day
So we hustle
So we hustle
But if you work hard
If you work hard o
Everything gon good
Everything gon goodMoney nor dey when I come Lagos e-oh
Na my dream and my hustle and I dey serious
My ‘tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran)
The only way we fly na private yowa
Fly na private ooo
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
We dey use am clean yansh ooo
Stream and Download Tekno – MAMA ft. Wizkid Mp3 Below:
TAGS
